musicas.mus.br
Letras de músicas - letra de música - letra da música - letras e cifras - letras traduzidas - letra traduzida - lyrics - paroles - lyric - canciones - OH MY GOSH - YEMI ALADE - música e letra
Utilize o abecedário abaixo para abrir as páginas de letras dos artistas
Oh My Gosh letra
Oh, yeah, yeah, yeah
Oh, yeah, yeah
Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh
Oh oh, ah ah
‘My Tomatoe Jos’ na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave dem and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker
For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)
What
Eh eh, am taken
Oh no, am taken
Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeah, am taken
Ah
Baby you good, you good for me
The only one for me oh, ooo
Ekwu ekwu, eme eme
We go always agree, ooo
Ah if you say make I calm down, calm down
If you say make I fire up, fire up
If you say make I start to bark like a Bingo
Wey just dey jump off (wuff)
I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker!
For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)
What
Eh eh, am taken
Oh no, am taken
Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeah, am taken
Ah!
Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh (am taken oh)
Oh my Gosh oh, ooo
‘My Tomatoe Jos’ (Jos)
Na wetin he dey call me (gosh)
Him no know wetin I do wey make am mad over me (hah)
Fine girls plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
Yemi Alade oh
(Oh My God, Fiokee)
Oh, Effyzzie yea yea yea
Coublon oh, e dey beat oh
Lova, Lova (Swaps swaps)
Lova, Lova
Summer Summer
Yemi Alade - Letras
- Africa (feat. Sauti Sol)
- Africa (Version Française)
- Amazing Grace
- Baddie
- Begging
- Birthday Song
- Bounce
- Boyz
- Bubble It (feat. Spice)
- Bum Bum
- Charliee
- CIA (Criminal In Agbada)
- Dada
- Dancina
- Deceive (feat. Rudeboy)
- Double Double
- Duro Timi
- EFCC (feat. Ajebo Hustlers)
- Ella
- Enjoyment
- Fall In Love
- Fear Love
- Ferrari
- Fire
- Give Dem
- Go Down
- Gucci Ferragamo
- Heart Robber
- Home
- How I Feel
- I Choose You (feat. Dadju)
- Ike
- Issokay
- Johnny
- Johnny (French Version)
- Kissing
- Kissing - French Remix (feat. MARVIN)
- Knack Am
- Koffi Anan
- Kom Kom (feat. Flavour)
- Kpirim
- Ladies (Get Up)
- Lai Lai
- Lipeka (feat. Innoss'B)
- Marry Me
- Mon Lo
- My Man
- Na Gode (feat. Selebobo)
- Na Gode (Swahili Version)
- Na Gode (Version Française)
- Nakupenda
- Nakupenda (Swahili Version)
- Nakupenda (versão em português)
- Nakupenda (Version Française)
- Night and Day
- Nobody
- Number One
- Oga
- Ogini
- Ogogoro
- Oh My Gosh
- Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross)
- Open, Close
- Pose (feat. R2bees)
- Poverty (part. Funke Akindele)
- Poverty (Swahili) (part. Funke Akindele)
- Rain (feat. Mzansi Youth Choir)
- Receive
- Remind You
- Selense (feat. Chidinma)
- Shake
- Shekere (part. Angélique Kidjo)
- Single & Searching (feat. Falz)
- Somto
- Sugar N Spice
- Sweety
- Taking Over Me (feat. Phyno)
- Tangerine (feat. Selebobo)
- Tell Somebody (feat. Yaba Buluku Boyz & Effyzzie Music)
- Temperature (feat. Dil)
- Temptation (feat. Patoranking)
- True Love
- Tumbum
- Turn Up
- Vibe
- Want You
- Yeba
- Yoyoyo
top 30 músicas
©2003 - 2024 - musicas.mus.br